Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)
ThE sAtIrE oF daY! is the development of Lack of Empathy among us...
Lack of emparhy na when person no fit feel wetin another person dey go through.
E no dey understand, e no dey feel, e no dey even send.
You dey cry, e dey ask “Why your face be like akamu dey no done?”
When you shout "E gbami Oh" him go ask why you dey act Nollywood movie?
But when e come reach am and people responded in kind? him go say una wicked!
#WeMove #YasukeProject #SPECProject #LekeeLekee #whatstrendingwithojyokpe
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
AOJ: This one gather 👊 👊 👊
Comfort Yako Asala: This is deep
David Onyedikachi: Sad reality but funny 🤣