Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)
Naija Nietzsche ๐๐บ
Dem say we dey mad because we dey dance,
While na dem no dey hear the music wey dey play for our head!
We dey dance to โE go betterโ in this economy wey dey cry,
Them dey look us like โthese ones don craze finish.โ
when you no hear the beat wey dey play for only our destiny?
Na so we go keep dancing like mumu
Till the whole world begin hear our music!
Oya! lets dance....
and then we move!
#WeMove ๐บ๐
#YasukeProject
#SPECProject
#WhatsTrending
#whatstrendingwithojyokpe
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares