Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)

Abeg those wey near FIFA, tell them to pack that old anthem put for side! This one make sense pass, 'How you dey?' for 50 languages na the REAL World Cup 2026 banger!

From Lagos to Rio, Naija go lead am.

Listen to Levelz UP (also stylized as LEVELZ UP) here: https://open.spotify.com/track/3vLQlsVOf5P5QCQge6z3Ui?si=2e66dc4d2ae14a04

#WeMove #YasukeProject #SPECProject #LekeeLekee #whatstrendingwithojyokpe

Abeg those wey near FIFA, tell them to pack that old anthem put for side! This one make sense pass,...

0 likes ยท 0 comments ยท 9 shares

Comments

David Onyedikachi: This is beautiful
David Otoki: Lovely
Efizydotcomm Solar: Agreed ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ
Akpabio Ezekiel Udoh: Nice one