Post by Onos Atori The FLINGrooM (@OnosAtori)

The transfer of aggression of mosquitoes to humans is highly wicked - Dem dey bite wetin no good. I don't know where this their vexation is coming from o! But match them with superior power because malaria drugs dey expensive now o! And health is wealth.

The transfer of aggression of mosquitoes to humans is highly wicked - Dem dey bite wetin no good. I...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Gladden Ngozi: You don talk am finish, nothing remain.
One day we go understand wetin cause the teamster of aggression but for now, its war against mosquitoes ๐Ÿ˜.
Good morning @OnosAtori