Post by Minister of Enjoyment (@Yelsgnik)

Motor wey Oga leave for mechanic workshop for repair......mechanic finish repair come use am carry him girl go hotel.

Information reach Oga wife say Oga carry girl come Hotel. πŸ€·β€β™‚οΈπŸ™†β€β™‚οΈπŸ™†β€β™‚οΈOga wife rush come, she hide for one Corner for hotel dey wait for oga to come out. Oga friend wey see her don call Oga say him wife dey hotel.

All of us dey here now de settle de issueπŸ€·β€β™‚οΈπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Una say wahala be like wetin again? πŸ˜‚πŸ˜‚

Motor wey Oga leave for mechanic workshop for repair......mechanic finish repair come use am carry h...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Kenneth Franklyn: Wahala be like bicycle oo
Adesanya Ayotola: Keke napep