Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)

The Hearth Na For Everybody πŸ˜‚πŸ”₯
The fireplace cold until e dey glow for all,
Joy wey you enjoy alone na just ordinary mumu joy!
African spirit no dey like that selfish nonsense,
That β€œna my own only” go break like broke plate wey fall on hard floor!
For when person find honey or golden fruit for bush,
Or im blow small small for this Naija,
That thing no be only for im stomach!
For when pleasure is share the experience is heighten!
E must reach every elder, every pikin,
Even the agbero wey dey guard the gate.
Because in Naija, na only in giving that you shall receive
When you chop alone, you die alone, but everybody must chop!
Wealth wey no circulate na curse.
Na community go sweet when everybody get sense of belonging.

And then we move!

#WeMove #YasukeProject #SPECProject

The Hearth Na For Everybody πŸ˜‚πŸ”₯
The fireplace cold until e dey glow for all,
Joy wey you enjoy alon...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares