Post by Onos Atori The FLINGrooM (@OnosAtori)

Lagos, Eko, the rate wey people for Lagos take dey sleep with each other wives and husbands and singles dey crazily insane. Abi nah the bar beech spirits dey influence dem? ๐Ÿ˜ƒ

Lagos, Eko, the rate wey people for Lagos take dey sleep with each other wives and husbands and sing...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares