Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)

@Com4th abeg! Na you dey find table to shake yesterday, today dem ask you to put mouth for quarrel...you disappeaar abi? and if na the bush you still dey find...we go manage with goat for the dinner! just add palmwine.
@emoji you feel me!....see the house vibes as more tenants dey pack in!

No be only Naija! craze full everywhere!

#WeMove #YasukeProject #SPECProject

@Com4th abeg! Na you dey find table to shake yesterday, today dem ask you to put mouth for quarrel.....

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Eneojo Sani: Bro! @emoji Honestly craze full everywhere!