Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)

@Com4th @emoji @cruznation @kingscruznation @Onyisi_of_Lagos

Naija Wisdom πŸ˜‚πŸ 
Person wey just move into new house,
No dey start with quarrel o!

My brother, calm down!
Table go soon shake when you discover say
There’s no space to hang your clothe!
When time reach to share NEPA bill!

When family enlarge after marriage and the one room you rent resemble warehouse for Oshodi market... and the renewed hopelessness no add money for salary.

Table go dey shake like say e wan faint...when everything go dey vex you like Trump unending wahalas

New house sweet for first week,
But reality dey always come with pepper.
Abeg! Make we enjoy this reigning peace first...
Because very soon, na the same neighbor you go beg to help you carry cupboard when you wan pack out!
#WeMove #YasukeProject

@Com4th @emoji @cruznation @kingscruznation @Onyisi_of_Lagos 

Naija Wisdom πŸ˜‚πŸ 
Person wey just mov...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Comfort Yako Asala: We need small table shaking biko.
Make others wey dey come know say we no be gentle men at all 🀣🀣
Emoji CSO: See ehn, new house no be where you go come test your anger management first week. Na enjoyment phase you suppose deyβ€”snap picture, invite friends, feel like landlord junior 😎