Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)

The Defending Father's Voice πŸ”₯πŸ™
Wey dey confuse our enemies like NEPA Staff wey drink shekpe sleep and forget to off light when dem plan darkness.

β€œTouch not my anointed!”

That voice na our defence.
That voice na our victory.
That voice na our peace.
We dey kampe!

And then we move!

#WeMove #YasukeProject #SPECProject

The Defending Father's Voice πŸ”₯πŸ™
Wey dey confuse our enemies like NEPA Staff wey drink shekpe slee...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares