Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)

For Naija We don Dey Turn Wahala to Wayo!
if you wait for NEPA to give you light before you shine,
You go die dey clap for darkness!
We go turn "no light" to "cash cow" sharp sharp!

Fuel price dey wan take us do press-up?
We turn your rooftop to power plant.
One solar panel here, one battery there... before you know, we don create many "Area NEPA Chairman."
Customer wey no pay? You go use smart meter remote off their light. "Sorry, your credit don finish like MTN data!"
see for yourself....then we move

#WeMove #LekeeLekee #SPECProject

For Naija We don Dey Turn Wahala to Wayo! 
if you wait for NEPA to give you light before you shine,...

0 likes · 0 comments · 0 shares