Post by OurFavOnlineNurse (@MUFCOVO)
If person kpai una go dey shout (nothing dey this life o)
Na 3k I dey find since wey nobody dey gree send give me.
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
eze oba: ha!
OLUWABUNMI ADEBISI: God will send helpers to you
Adébọ̀wálé Adétọ́lá: But Wait first how you self go lost money for this strong time…?
Mogaji oluwasogo Ayodipo: O lor far o