Post by Bourgeon Ailog (@Ailog)
I just dey look dem with that "You go soon explain" look. For inside my mind, I just dey think of the mountain of dirty plates wey I go wash. I just dey look Bros J like: "Master, I know say you fit walk on top water, but you fit help me walk go the kitchen go wash these plates? Because this messy table na serious temptation!"
Abeg, holy meal or no holy meal, I don tire! Una long throat too much..and dem no remember give me chop sef!
@followers

0 likes · 0 comments · 0 shares