Post by OurFavOnlineNurse (@MUFCOVO)

With the kain behavior wey some of una show for my introduction today ehh...

I nor sure say I go invite some of una for my marriage.

Una dey do like who never see rice before.

With the kain behavior wey some of una show for my introduction today ehh...

I nor sure say I go in...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Big Austin: ๐Ÿ˜๐Ÿ˜ country hard oo