Post by Okediadi Emeka (@emekoked)

16 I nor dey shame to prish God wod, bikos na-im bi di pawa wey God tak dey save doz wey biliv am, weda dem bi Ju or Gentai pipol. 17 Bikos na di Gospol dey show haw God dey tak mak pipol klin for en eye. From di biginin go rish di end, God sey, "Na onli fate go mak pesin dey klin for my eye."

16 I nor dey shame to prish God wod, bikos na-im bi di pawa wey God tak dey save doz wey biliv am, w...

0 likes · 0 comments · 0 shares