Post by Okediadi Emeka (@emekoked)

So wetin wi go tok? Wi go sey na wi wey bi Ju beta pas? Dat na lai! Bikos as I don alredi show una, Ju and Gentai pipol dey komit sin. 10 Jos as God wod sey, "Nobodi dey raitious. 11 "Nobodi dey wey wise or undastand God. 12 "Evribodi don turn liv God, all of dem don bi yeye for God eye. Nobodi dey du wetin gud at-all.

So wetin wi go tok? Wi go sey na wi wey bi Ju beta pas? Dat na lai! Bikos as I don alredi show una,...

0 likes · 0 comments · 0 shares