Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)
My brother, this rice tariff cut from 70% to 47.5% (and broken rice to 30%) na pure "emergency jollof" moves!
Government dey shout "inflation must fall!" so dem open border wide like say rice dey run marathon.
Now our local farmers wey dey plant for village go dey cry
https://x.com/sanieneojo/status/2044060366565523914?s=20
#ProudNigerian eacemaker #OneAfrica #Panafricanism #NoMoreForeignTies
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Kehinde Orimalade: Abeg keep your info, how did rice become solution to everything?