Post by Okediadi Emeka (@emekoked)

Mak una nor trai to pay enibodi for di bad tin wey dem du una, bot mak una liv am for God, bikos God wod sey, "Na mi go revenge for una. I go pay dem bak." 20 God wod stil sey, "If yor enemi dey hungri, mak yu gi-am fud chop, if en trot dry, mak yu gi-am wota drink, bikos as yu dey du so, na wahala yu dey kari put for en head." 21 So, mak una nor let bad tins kontrol una, bot mak una let di gud tins wey una dey du, plenti pas wikednes.

Mak una nor trai to pay enibodi for di bad tin wey dem du una, bot mak una liv am for God, bikos God...

0 likes · 0 comments · 0 shares