Post by Comfort Yako Asala (@Com4th)
Friday Nugget (Pidgin Version)
My people, how we dey?
Hope say dis Friday correct for us π
Sha, my own small talk for today be say, you see dis "Red App" wey we dey so, see am like "marathon race". Dey run am small-small. As time dey go, e go soft for us.
Meanwhile, awon loners ati celebrity wey na only una sef u know. D slogan here na "I am because we are", na only Ubuntu things dey work for LekeeLekee ehen π.
Make we dey rise together dey go π
One Love β¨π€.
0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
AOJ: Na you be di real deal, ma'am! You don finish mata. I no get wetin I go add again. Make I π for you, and also give you Friday π You too much!
Sherylyciouscollections: Na so
Make we dey run am small small
Na consistency matter pass.
Make we dey run am small small
Na consistency matter pass.
Like mindsπ«: The fact that I was still doubting the handle this piece of articulate broken is coming from that I had to look up to confirm is still the mama that I know πππ. I give it to you ma, you are a genius.
Reality Check β
: Slow and steady they say wins the race.
Blessing Ojoma Onakpa: π one love sis π
Africa Growth Hub (Official): Na so! π small small we go reach thereβ¦ together we go win.
Akpo plus: Ajeh we are in this together
Emoji CSO: Omo God no go shame us
Gladden Ngozi: How come I miss this Friday ogbonga gist, anyway na still weekend. Na weekend gist. π
You don talk am finish, person wey get ear make e hear.
Happy weekend my sister, one love π₯°β€οΈ
You don talk am finish, person wey get ear make e hear.
Happy weekend my sister, one love π₯°β€οΈ
Egwari Rita Awele: One love π