Post by OurFavOnlineNurse (@MUFCOVO)
My marriage na tomorrow. Abeg make una nor vex I too dey busy to tell una on time, even the person wey I won marry sef I never tell am.๐
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Chidi Ogbonna: Hahaha, you try