Post by Ibrahim (@icareer)
All of una wey dey shout sey 'i stand with blord', wen una don stand taya by una sef, una go si-don.
Even una oga sowore wey dey make mouth at the beginning, now e don taya, we no hear him voice again, e don go hide, e com put the excuse on his family, sey dem tell am to melow.
All of una togeda. Una go learn new things, and the hardest way.
0 likes · 0 comments · 0 shares