Post by OurFavOnlineNurse (@MUFCOVO)
If una like make una post all the pictures and videos of when dem take beat and kill Jesus, on Sunday night everybody go still do wetin dey their mind.๐๐
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Chibuzo Onyemachi: Dey there nah.