Post by Emoji CSO (@emoji)
NEPA + Nigeria heat = suffering and smiling ππ₯
No light, no air, just pure heat everywhere π₯΅
Even your phone sef dey hot like it wan melt π±π₯
You go open window β no breeze
You go close window β na oven π©
Na only people wey get steady light dey enjoy life nowβ¦ the rest of us just dey manage π
NEPA abeg, have mercy ππ
We no be roasted chicken π
Who else no sleep well last night? π©
#NEPA #HeatSeason #NoLightProblems #NaijaLife
0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Cephason Skycruz Kings: Seriously the weather βοΈβοΈ is not friendly at all .
And Nigeria electricity companies
Are not helping
And Nigeria electricity companies
Are not helping
Like mindsπ«: Knowing that there is no hop for the solution to this power problem is another trauma then climate change effect too
Reality Check β
: Even after bathing, you still fine it difficult to sleep. Very pathetic.
Kings Nation: We don't even have hope when it comes to electricity.
Aso Rock don comot for na national grid
Aso Rock don comot for na national grid
Comfort Yako Asala: Na management get us all o.
Na to do what works for you in order to be comfortable π π« π₯΅
Na to do what works for you in order to be comfortable π π« π₯΅
Blessing Ojoma Onakpa: Is so sad π
Being Ready And Stable (BRAS): So sad, this is where we find our self,
The more they rebrand it the worse it gets.
The more they rebrand it the worse it gets.
Africa Growth Hub (Official): Na real struggle ππ₯
no be sleep, na survival π©
F light no dey, heat full everywhereβ¦ even body no gree rest π₯΅
We just dey endure like say na training πππ
no be sleep, na survival π©
F light no dey, heat full everywhereβ¦ even body no gree rest π₯΅
We just dey endure like say na training πππ
Mild Uchenna: Na only those wey get light dey enjoy life nowβ¦ the rest of us dey do βheat endurance testβ
Salient Consulting: Don't worry, rain don dey come small, small ndo!