Post by Onos Atori The FLINGrooM (@OnosAtori)
Cat dey sleep rat come go bite ei tail waitin ei dey find? The masses are not gentlemen and women o - we sef like enjoyment o oga learders
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Ink & Soul ✒️✨: 📢📢
The matter taya Matthias o
No be by 2k and 500g of rice.
The matter taya Matthias o
No be by 2k and 500g of rice.