Post by CSO intl (@CSO_001)
VeryDarkMan don tell people for Jos make dem do anything wey go help them protect themselves.
At this point, safety first no be joke. The situation don dey serious, and everybody need to stay alert, stay safe, and look out for one another.
No matter wetin dey happen, life na priority. 🙏
Stay safe, Jos ❤️
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Mummy G. O: This country self
Mavis Eyovwaire: Make everybody carry gun