Post by Minister of Enjoyment (@Yelsgnik)

You look me dey laugh like say
Dem no dey mess
Even people wey dey judge me
No be say dem holy pass
I no go lie, even me self wey dey talk
No be say I innocent ooo

You look me dey laugh like say
Dem no dey mess
Even people wey dey judge me
No be say dem holy pass...

0 likes · 0 comments · 0 shares