Post by Emoji CSO (@emoji)
World don dey hot again
Israel don attack one nuclear place for Iran (Arak)
No be only them go feel am o…
⛽ Fuel fit cost more
💸 Things fit hard
Anything wey dey happen for world fit reach us for Naija
Make we dey informed 👀
#EmojiCSO #StaySharp
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Parent Push: Even if e no consign Naija some how some how our leaders go take their hand carry Dey thing come 🤣🤣
Comfort Yako Asala: Na wa o 😞