Post by Chidinma Onyejiuwa (@Onyejiuwa)

"People wey una dey love for social media no dey ever win election. I use Desmond Elliott own know. Social media candiates no dey ever win; na noise una get, umu bingo with una free wifi. Only cho cho cho, zero capacity" — Cubana ChiefPriest yabs Nigerian youths after suffering heavy backlash over City Boy Movement

"People wey una dey love for social media no dey ever win election. I use Desmond Elliott own know....

0 likes · 0 comments · 0 shares