Post by Channels Television (@channelstv)

"People Wey Una Dey Love For Social Media No Dey Ever Win Election. I Use Desmond Elliott Own Know. Social Media Candiates No Dey Ever Win; Na Noise Una Get Umu Bingo With Una Free Wifi. Only Cho Cho Cho, Zero Capacity" — Cubana ChiefPriest on Nigerian Youths as he reacts after heavy backlash over city boys movement

"People Wey Una Dey Love For Social Media No Dey Ever Win Election. I Use Desmond Elliott Own Know....

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Oreva: If Nigeria to be working this Animal will be in Jail long before now