Post by AOJ (@OsobaseAOJ)

FORGED BY LEKEELEKEE
(For Comfort Yako Asala @Com4th )
My bestie, you comfort me die
Like "He" wey talk for Isaiah 51:12-
"I, even I, na me dey comfort you"
You be the mother of pure comfort

I no too sabi wetin Skelvin talk for him song
But you dey pick my call anytime
Like Christina Rosetti, you dey make me forget and smile
Like Hopkins talk, "No worst, there is none"
No matter the stress, I go always find comfort

You no be ordinary friend o
You be my own special comfort

(C)AOJ

FORGED BY LEKEELEKEE
           (For Comfort Yako Asala @Com4th )
My bestie, you comfort me die
Like...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Comfort Yako Asala: All this for mua πŸ€­πŸ˜‚.
I am most honoured Sir for this great piece.
You are indeed one among the few person I hold dear that I have connected to on the "Red App"
My Very Bestie, May God's comfort be with us all.
I appreciate you Sir πŸ™πŸΎπŸ’™
Comfort Yako Asala: My Bestie and Friend @AOJπŸ™πŸΎβœ¨πŸ’™
I appreciate you Sir.

If you are a poet, compose your own make we check something πŸ€­πŸ˜‚