Post by Michael Ekwe-Enugu (@mcshort)

According to Fr. Kevin Ugwu...
Na poor man pikin dem dey always deliver even untop dusty ground, na poor man pikin devil dey always possess.
On the other hand, na poor man dem dey always arrest for not fasting during Ramadan.
True true, poverty no good.

According to Fr. Kevin Ugwu...
Na poor man pikin dem dey always deliver even untop dusty ground, na...

0 likes · 0 comments · 0 shares