Post by Onos Atori The FLINGrooM (@OnosAtori)
Dis Lekeelekee neighbors wey I get sef una sabi ask after person for dis our estate? Una no dey try! Una no see for days and una no fit ask of me. Where is the neighborly love😄
0 likes · 0 comments · 0 shares