Post by OurFavOnlineNurse (@MUFCOVO)

"If not for God wetin I for chop today" na God you chop? Abeg tell us where u see food make we lap joor ๐Ÿซด๐Ÿ˜‚

"If not for God wetin I for chop today" na God you chop? Abeg tell us where u see food make we lap j...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Chibuzo Onyemachi: Gbam!
OurFavOnlineNurse: Make una drop update