Post by Ikechukwu Basil Ekwugha (@iam_mcdegreat06)

Abeg make una help me tell EFCC make dem come probe me now wey i still dey poor, i no want wahala when I blow ooooo because i go soon blow...

MC DeGreat Cfr ๐ŸŽค convener COMEDY GOES TO MASS 3.0 Loading... "THE MATRIMONY"
#arisenews #comedy #events #standupcomedy #entertainment #followers

Abeg make una help me tell EFCC make dem come probe me now wey i still dey poor, i no want wahala wh...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares