Post by Naija Repota (@naijarepota)

One hanty dey para say her plantain wey she dey fry jus bun bikos say she komot her eye as she dey fry am. She say she bin dey look di plantain o, as she jus komot her eye small, plantain wey she dey fry jus bun. See as she tok am for nglisgh, " with Plantain, blink and it rewards you with charcoal, mtcheww"

#naijarepota
#aproko
#everyoneシ゚ #everyonehighlights #everyonefollowers #everyone #trendingposts
#mekwetok #torifortan

One hanty dey para say her plantain wey she dey fry jus bun bikos say she komot her eye as she dey f...

0 likes · 0 comments · 0 shares