Post by Naija Repota (@naijarepota)
@naijarepota bin dey #live for di Nigerian Army Key Stakeholders Engagement Forum wey hapun inside Port Harcourt, Rivers State, Nigeria.
Di forum Na di 7 times Army don do am mek dem for tell pipo wetin Army dey do and how di pipo fit jon bodi helep Army do dia wok well as e konsen sekuriti.
#naijarepota
#leekeeleekee

0 likes · 0 comments · 0 shares