Post by Isaac Salami (@freevami)
Abuja people, una don see this one?
No more waiting for feed to load on 2G network! LekeeLekee dey fly even when MTN dey do me shege
Low data, proper Naija vibes, voice notes wey sweet pass WhatsApp, and e be our own – made by Naija for Naija and diaspora!
Who’s already on here? Drop your LekeeLekee handle below make we connect sharp sharp!
#LekeeLekee #NaijaFirst #AfricanOwned #AbujaVibes #LowDataKing @freevami
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Cephason Skycruz Kings: Please follow back
Asony M: @AsonyeM