Post by Abdul_rahman (@ArMani)

You post video say dem rape you, the video start getting million views, you rush go put “DM for ads” 4 ur bio
Person wey dem rape wan dey do advert for brands ?

Nah fool unaa think say we be? 🤦🏼‍♂️😭

You post video say dem rape you,  the video start getting million views, you rush go put “DM for ads...

0 likes · 0 comments · 0 shares