Post by FRANK OFILI (@frank-timeless9)
If pesin no take time, all dis oyinbo pipu go make am reject all our local food.
Don't eat this, don't eat that, bla bla bla.... Wetin pesin come chop?
If you look am well well, you go discover say nearly all the foods them say you should avoid are local food items.
No be witchcraft be dat? Dem want you to reject your own local indigenous food and consume their own. So that you go keep importing from dem, abi?
Una lie! God pass una.

0 likes · 0 comments · 0 shares