Post by Emilo (@Emilo)
My country people, my fellow Naija people, my fellow Africans! Body just dey totori me on top this ogbonge app @lekeelekee wey @arisenews just cook finish..
If you wan see Rufai @ruffydfire wella, come Lekee here.
If na Ayo nko, na here she march break.
What of Ojy @Ojyokpe , na now tori dey start naaa...
Even our favorite naija wife @the_vimbai don put motor for gear 3..
For me, I go dey garnish am with jokes, poems, and quotes. Abeg follow me

0 likes · 0 comments · 0 shares