Post by Yusuf Mustapha olamide (@BOSS_TAPHA_001)
As you no dey follow me and I no dey follow you back..
Wetin we gain nah???š¤
FOLLOW me and I will follow you back immediately
š«¶š«¶š«¶š«¶š¤
0 likes Ā· 0 comments Ā· 0 shares
Comments
IGWE ANTHONY: Oya I don follow you.
What next
What next
Martins Omagbitse: I don followers u ooh oya u sef