Post by Apostle Chimankpam (@Ononiwu)

ILU AWON WEREYS: THE LAND OF THE INSANE..๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ˜“

NEPA dey buy generator, buy diesel
Police station dey hire Aboki maiguard
Oga Dokita dey patronize Sidi Alagbo
Bank, ATM zero cash. Cash na water for POS
GO dey deliverance for Babalawo house
Somebody shout alleluia! Let us prey
The things wey Musa eyes see for gate
Na to just dey look, begin dey laugh

ILU AWON WEREYS: THE LAND OF THE INSANE..๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ˜“

NEPA dey buy generator, buy diesel 
Police station de...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares