Post by OurFavOnlineNurse (@MUFCOVO)

The rate at which people dey miss for this Valentine need to be study oo, if you won sneak go location wey we nor know at least tell ur closet friend make u nor dey put us for thinking, abeg.

The rate at which people dey miss for this Valentine need to be study oo, if you won sneak go locati...

0 likes · 0 comments · 0 shares