Post by AOJ (@OsobaseAOJ)
Oga no vex
Make we talk true
You wan make dem no touch you for airport
As if airport na shrine
As if landing cancel memory
You dey shout rule of law now
But where rule of law dey
When billions dey waka like okada
During your reign
(C) Charly Boy Area Fada 1
0 likes · 0 comments · 0 shares