Post by Richey Eddy Udoh (@DSPIRITCHEF)
Valentine never even reach, them don pack their self come full house, abeg ooooo.
Is my boss dating all 6 of you?
Girl: No, he's dating Zara, we just tagged along.
Me: so since Zara will be here till Sunday, you girls are down with her too
Girl: yeah, that's why we came with extra clothes .
Chai my oga don finish me o, me self I no go get chance Waka small.
#LekeeLekee see me oooo

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Comfort Yako Asala: Mbok, space for 1 more pesin dey so? As the saying goes, "the more the merrier" ๐.
Good work Chef ๐๐พ
Good work Chef ๐๐พ