Post by Arnold (@World)
Am going to Milano, to eat African food.
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Richey Eddy Udoh: Come to Nigeria and eat as much as you want bro
Onyisi of Lagos: ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐
๐ซฃ@World shey you go fit see better Gbegiri and ewedu when dem use that short broom prepare with better Amala when dey hot ๐ฅต with bush meat Ehen dem roast with firewood ๐๐๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐
Naija get am plenty
#LekeeLekee
#NaijaPride
Naija get am plenty
#LekeeLekee
#NaijaPride
Seun: And you can't do that in Africa?