Post by Abdul_rahman (@ArMani)

Abakaliki people no even get mouth for nigeria.

their own na just to dey sell okpa, iPhone case and charger.πŸ˜‚πŸ˜­

Abakaliki people no even get mouth for nigeria. 

their own na just to dey sell okpa, iPhone case...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Veekthor Odinson: This is wicked πŸ˜„
Ndiukwu Ezinne Chioma: Why dey attack
Obetta solomon: Watin they do you na
AOJ: Leave am, na honest work! No be some people dey steal? If you dey look for wetin you wan post, plenty things dey na, bros.
Kennedy Daso: No be who sabi English dey talk?
Chidi Obi: And that’s rich post coming from one whose people are almajiri, gatemen and beggars.